Justin Trudeau resign: Canadian Prime Minister Justin Trudeau fit resign, why? – BBC
Wia dis foto come from, Getty Imagesone hour wey don passCanadian Prime Minister Justin Trudeau fit announce say im wan step down, though e neva make up im mind finish, tori pipo Reuters dey report.Reuters say di sources wey tok to am on…